From rising heating oil bills for homes for Yorkshire to closing of schools to save bill for Pakistan, pipo don already dey seriously feel di financial fallout from di war for di Middle East. E dey ...
Dis one start afta videos go viral on top social media wia e be like say a group of men dey pursue women for street dey tear dia clothes leave dem shouiting and crying as dem dey molest dem.